
Uber-talented AfroPop sensation, Adekunle Gold drops a brand new single titled “Mercy“.
In preparation of his forthcoming album studio project, Adekunle Gold dishes this new lovely Afrobeats single for his fans to chill with, while he keeps cooking the real hot dishes for his fans and listeners.
However, ‘Mercy‘ is obvious to be a track lifted off his forthcoming 4th studio album to be released this year.
RELATED: DJ Spinall – Cloud 9 ft. Adekunle Gold
Finally, this song accords it production credit to his best choice producer, Blaise Beatz.
Listen, Download, and Share below;
Adekunle Gold Mercy Lyrics
AG Baby carry body body
Bad Boy Deks no dey worry worry
Verse1:
Open my eyes show me who dey for me
Make I no dey pop rosé with my enemy
Scatter them far away across the seven seas
Helper wey dey disguise na principality
Oh lord have mercy mercy
This fake love don dey plenty plenty
Dem dey try do man dirty dirty Jah Jah ma je a she sin she sin
Who born the pesin pesin
Wey wan cross me make dem try me try me
Red eye Red eye no more padi padi
Can’t kill my light I’m sorry sorry
Chorus:
When I show Make dem make way make way
When I show Make dem gbese
I go dey po I go denge denge
I go dey po dem go wakakurukere
When I show Make dem make way make way
When I show Make dem gbese
I go dey po I go denge denge
I go dey po dem go wakakurukere
Verse 2:
As you can see I’m just beginning
And I trouble nobody So make nobody bother mi
As you see me na God dey fight for me
Nobody touching me Can’t stop my destiny
Wetin I do do do Shey I be your telly your daily news
Been a long time man I paid my dues
I’m premium now so I pick and choose
Ni ita faaji won mo bi mo se je
Bad boy deks I no apologize
Bet on myself and I’m rolling the dice
Kilamity Kilamity o Oh lord have mercy mercy
This fake love don dey plenty plenty
Dem dey try do man dirty dirty Jah Jah ma je a she sin she sin
Who born the pesin pesin Wey wan cross me make dem try me try me
Red eye Red eye no more padi padi
Can’t kill my light I’m sorry sorry
Chorus:
When I show Make dem make way make way
When I show Make dem gbese
I go dey po I go denge denge
I go dey po dem go wakakurukere
When I show Make dem make way make way
When I show Make dem gbese
I go dey po I go denge denge
I go dey po dem go wakakurukere
2 comments